Venus👾 @venusfc.bsky.social · 04/12/2024My Spotify Wrapped for this year 🥲, let's see your's in the comments 020 2
Venus👾 @venusfc.bsky.social · 17/11/2024Wahala for who no come church today 🤭, pastor don share Christmas rice. 040 4
Venus👾 @venusfc.bsky.social · 16/11/2024Na here I dey since morning, matters full ground too much 😭 142 4
Venus👾 @venusfc.bsky.social · 16/11/2024So una no go like my Skeets or weytin dem dey call am these days? 020 2
Venus👾 @venusfc.bsky.social · 15/11/2024" babe you dey see weytin I dey see or na my eyes dey worry" 😭😂 010 1